Buga (Lo Lo Lo)

Buga (Lo Lo Lo) Lyrics

Kizz Daniel

출처: lrclib.net

Hey!
Don't sleep
Don't sleep
Wake up (koba)
Collect your money
Collect your money
Wake up, eh!
Collect your money
Collect your money
(Banga)
Wake up
(Giddem)

Gbe'ra, gbe'ra oh
Gbe'ra go get that mullah (wake up)
Mo ni ko kala
Kala gb'owo yẹn o
Kala gb'owo yẹn l'ọwọ dealer
You don work, you don try try
You suppose to dey j'aiye j'aiye
Kilo kan mi kan pesin matter o
Pesin wey don mad, oi
When I land, I land softly on a sofa floor
So far, so good, ko ni baje

Let me see you (go low low low)
Let me see you (go low low low low)
Buga wọn, lemme buga wọn
Lemme see you dey buga (go low low low)
Lemme see you (go low low low)
Buga wọn, lemme buga wọn
Lemme see you dey buga o (go low low low)
Lemme see you (go low low low)
Buga wọn, lemme buga wọn
Lemme see you dey buga o (go low low low)
Lemme see you (go low low low)
Buga wọn, lemme buga wọn
Lemme see you dey buga

Gbe'ra, oh ah
Gb'era o
Gbera
Go get the dollar (wake up)
Go baller, kala gb'owo yẹn o
Kala gb'owo yẹn l'ọwọ dealer
You don work, you don try
You suppose dey high
Ki lo kan wọn, o ṣẹ fun wọn
Pesin wey don mad
When I land, I land softly on a sofa floor
So far, so good, koni baje

Let me see you (go low low low)
Let me see you (go low low low)
Buga wọn, lemme buga wọn
Lemme see you dey buga (go low low low)
Lemme see you (go low low low)
Buga wọn, lemme buga wọn
Lemme see you dey buga o (go low low low)
Lemme see you (go low low low)
Buga wọn, lemme buga wọn
Lemme see you dey buga o (go low low low)
Lemme see you (go low low low)
Buga wọn, lemme see me you buga wọn
Lemme see you o

(Go low low low)
(Let me see you)
(Go low low low)
(Go low low low)
You don work, you don try
You suppose to dey fly
Meet me on the bed
You don work, you don try
You suppose to dey fly

나만의 플레이리스트 만들기

이 곡을 저장하고 나만의 컬렉션을 만들어 보세요. 100% 무료, 광고 없음.

플레이리스트 시작
Buga (Lo Lo Lo) Lyrics - Kizz Daniel | SORI Magazine